TOP песен исполнителя
"Femi Kuti"
  1. Beng Beng Beng
  2. Sorry Sorry
  3. I Wanna Be Free
  4. If Them Want To Hear
  5. 1, 2, 3, 4
  6. Eho
  7. Water No Get Enemy
TOP альбомов исполнителя
"Femi Kuti"
  1. Shoki Shoki
  2. Africa Shrine
  3. Fight to Win
название:

Sorry Sorry


автор:

Femi Kuti


альбомы: Shoki Shoki
рейтинг: ★★★★★ / 5.5 / 1490 просмотров
If my eyes no decieve me
and na true be things my ears dey hear
politicians and soldiers make e meeting
Our country dem wan repair
dem dey make like say
dem know o know
say na dem a spoil our country so
as dem dey dabaru am dey o
na so my people dey follow o o

i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa
sorry sorry o

As we [never get decided]...

Look my friends
dem no like to hear word
na to dey follow follow, follow dem enemies
like zombie, dem dey go dey march dey go
dey fight for other people
wey spoil Nigeria so
these politicians and soldiers
dem be one and the same
no one different [from] the other
my people no wan know
but with kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
we go suffer reach our bone

i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, e gba mi o
sorry sorry o
i sorry sorry o, i sorry for Nigeria,
i sorry sorry o, i sorry for Africa

i sorry sorry o, e gba mi o
Послушать/Cкачать эту песню
Mp3 320kbps на стороннем сайте
Это интересно:Original Dixieland Jazz BandКвинтет (труба, кларнет, тромбон, фортепиано и ударные инструменты), ставший в конце второго десятилетия ХХ века символом новоорлеанского джаза. Первый ансамбль белых музыкантов, игравший в стиле негритянских составов. Под таким названием появился в Чикаго в 1914 году, а в 1916 году попытался "завоевать" Нью-Йорк. 19 января 1917 года квинтет начал регулярно выступать... продолжение
А как ты думаешь, о чем песня "Sorry Sorry" ?
У нас недавно искали:
Люби меня (Stone Heng prod.)[BassBoosted by  Санавабич (мат)  I'm Flying So High  Дорогая люби меня, прости меня  Люби меня  Половина моя [Шикардос]  Way Down We Go  Твоя Сука (instrument) 
2010-2024 © Bazapesen.ru Тексты песен